GOSPELIFY
  • Music
  • Lyrics
  • Videos
  • Events
No Result
View All Result
GOSPELIFY
  • Music
  • Lyrics
  • Videos
  • Events
No Result
View All Result
GOSPELIFY
No Result
View All Result

WURUWURU NO DEY by KAYODE OMOSA Feat TOBBY: Music

Richard by Richard
September 24, 2020
in Lyrics, Music, Videos
0
399
SHARES
2.3k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


As a child carries the genes and reflects the same nature of the parents, so are we a reflection of our everlasting father – Christ Jesus; in like manner our song must be a reflection of our identity in Christ. Whatever He has, the same we have and whatsoever is not in Him is not found in us and that’s why we are bold to sing “Wuruwuru No Dey” from The Message Gospel platform powered by Dunack Music.

Download song here

Play
Stop
X

Click and watch video here

Lyrics: Wuru Wuru No Dey – Kayode Omosa

When papa God looks at me na wetin e go see
JESUS
When me sef look at Him na wetin I go see
JESUS
When me sef look at me
Na wetin I go see

I no see wuruwuru
Wuruwuru no dey
I no se yanmayanma
Yanmayanma no dey
I no see corny corny
Corny corny no dey
I dey see JESUS reigning
Everyday in me

Me and JESUS e
We reflect each other
I no be bastard e
I resemble my papa
Anything wey e get
Na the same me I get
Things we no dey in Him
That rapala into my life
As I dey look at Him
Na so them dey disappear
And as I dey look at Him
Na so so disappear

Chorus:

If you never see this kind things before
Me I go tell you sey na God
Oh Lord you give me shelter (eternal home)
When me no get place to stay
Oh Lord you be my father (everlasting father)
When me no get papa
Me I never see this kind thing before
Papa e

Repeat Chorus and Verse 2:

Tell me what you see
I see Jesus

All my children tell me what you see
I see Jesus

Papa mama tell me what you see
I see Jesus

Everybody tell me what you see
I see Jesus

We are bouncing in the Lord everyday
Bouncing in the Lord

We are shining in the Lord everyday
Shining in the Lord

We are growing in the Lord everyday
Growing in the Lord

We are reigning in the Lord everyday
Reigning everyday

Jesus plus nothing
Equals to all things
If you add Jesus plus something the answer will be nothing.

Tags: KAYODE OMOSA Feat TOBBY: MusicWURUWURU NO DEYWURUWURU NO DEY by KAYODE OMOSA Feat TOBBY: Music
Previous Post

I Believe by Jessika :New Music

Next Post

let you go by Minas :New Music

Next Post

let you go by Minas :New Music

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Category

  • Artist
  • Classical
  • EDM
  • Events
  • Featured
  • Lyrics
  • Music
  • News
  • Photos
  • Rap
  • Rock
  • Uncategorized
  • Videos

Advertise

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Ut elit tellus, luctus nec ullamcorper mattis. Learn more

Meta

  • Log in
  • Entries feed
  • Comments feed
  • WordPress.org

Follow Us

Recent News

Iwolopeye by Owodogba Samuel Abayomi

Iwolopeye by Owodogba Samuel Abayomi

May 19, 2022
Jesus Na Baba (Master) by King Amoz

Jesus Na Baba (Master) by King Amoz

May 16, 2022

MusikMagz is demo site of JNews - All-in-one News, Blog & Magazine WordPress Theme.
© 2017 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

No Result
View All Result
  • Music
  • Lyrics
  • Videos
  • Events

© 2022 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.